Burna Boy – Anybody. One of Nigeria’s hottest singers today, Burna Boy comes through with a brand new single and we totally love this one he’s tagged “Anybody”.
Allow us to Email you daily updates on ALL our website posts! FREE
We totally love the vibe and vibration of this Afrobeat hit single which is already a potential hit single.
LYRICS
[Intro]
Ahnn,
Ahnnn,
Ahnnn
Gbese!
Ahn,
Ahn,
I No Get Time For No Enemy
To ri pe won Le tomi
Nothing Wey Person Never See
Omo Nothing Wey Never See
Forget, I Say Fashi [Pre-Chorus] Money Soon Expecting
Je ki awon padi e jen’be
I Dey Kaku Dey Gbese
Jejeli Jeje jeje
I Been Dey Answer Them Yes Sir
Now Na Me Dem Dey Answer Yes Sir
Respect Is Reciprocal
Even Though Una Know Say I Special
Anybody Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Ahnn
Nack Am Something
To Ba Ta Fele Fele
Nack Am Something [Verse 2] You Won Chop But You Never Work
Shey Na Because Me Sef I Never Talk
I Dey Look You Dey Laugh You Gon, Gon Gon, Gidi GonGonGon
I Sha Know Say The Time Go Come
Omo I Know Say The Time Go Come
Wey You No Go Fit Lie No More
Omo Omo, Life Na Turn By Turn
Whether You Like Or Not
To ba ginger me Gbes’kele Go Boast
Say ki’gbe je ko’gbo [Chorus] Anybody Wey No Want To Soji
Anybody Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Ahnn
Nack Am Something
To Ba Ta Fele Fele
Nack Am Something [Pre-Chorus] Money Soon Expecting
Je ki awon padi e jen’be
I Dey Kaku Dey Gbese
Jejeli Jeje jeje
I Been Dey Answer Them Yes Sir
Now Na Me Dem Dey Answer Yes Sir
Respect Is Reciprocal
Even Though Una Know Say I Special
Anybody Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Ahnn
Nack Am Something
To Ba Ta Fele Fele
Nack Am Something
Gbese!
[Outro] Eni to ba ta Felefele(Eni to ba ta Felefele, La i’go lo’ri)
Eni to ba ta Felefele
(Eni to ba ta Felefele, La i’go lo’ri)
Eni to ba ta Felefele
(Eni to ba ta Felefele, La i’go lo’ri)…
The post LYRICS: Burna Boy – Anybody appeared first on .
2 Comments
como hackear whatsapp
July 1, 2021 at 9:51 pm799195 737634Hi there! I just wish to give an enormous thumbs up for the good information youve proper here on this post. I shall be coming again to your weblog for extra soon. 307156
Micro frontends
June 10, 2021 at 3:40 am371270 862174jobs for high school students – Search for Jobs on our website, we supply several very good links towards the greatest and biggest Portals to getting a Job as a high school student! 81880